please don't go near ur woman's phone
unless u have shock-absorbers like me.
I just got home now and met my neighbour
(Emeka) crying like a baby, then we got
talking.
Me: Mekus wetin happen now...who die
nau???
Emeka: Bros na Amaka o
Me: Chizoooooosu!!! amaka don die????
Emeka: My brother had it bn she even die sef I
no go cry...dis girl has finished me ooo
Me: Oya please calm down and tell me what
happened.
Emeka: Can u imagine Amaka dat av bn
paying her school fees up to her final year
now use "idiot" to save my name in her
phone....
Me: Mshhhhhhhhhhh na d idiot dey pain u???
Even makin u cry? U get time my broda...
Emeka: Bros no be d idiot dey pain me, d tin is
dat my own idiot is idiot number 18
Me: Hmmm my broda manage d idiot nau,
afterall my own girl dat I want to marry use
Evangelist David to save my name in her
phone...
Emeka (laughing now): Na waoo at least dat
one is even beta...
Me: Shut up! Wen I scrolled d phone further I
saw 3 other evangelists (Ibe,Timothy and
Jacob), then 2 pastors(Mike and Anthony), and
den 4 Apostles (Chidi, Samuel, Mike and Greg),
den 2 Rev (Chika and Ifeanyi) and then one
bishop Francis....
Emeka: Hahahahahahaha may be dat bishop
is d general overseer of her heart and u be
ordinary branch pastor!!!!
Woman bikonu!!!
follow us on twitter @naijacarrygo and like us on facebook at http://facebook.com/naijacarrygo
0 comments :
Post a Comment